in Short
Ghana : Parliament approve legislation wey go regulate di production of cannabis for industrial purposes
Di kontri parliament don pass di narcotics control commission bill 2023 in July, wey now dey legalize di cultivation of cannabis wit not more dan 0.3% percent tetrahydrocannabinol (THC) content for industrial and medicinal purposes.
Dis regulation also di processing, sale, distribution of di industrial hemp.